The Lion King Wiki
Advertisement
The Lion King Wiki
JA ARA E
The Gift album cover
Attribution information
Performers

Burna Boy

Release information
Released

July 19, 2019

Track

8

Length

3:10

Albums

The Lion King: The Gift

"JA ARA E" is a song inspired by the 2019 remake of The Lion King. It was released on July 19, 2019, as part of The Lion King: The Gift.

Lyrics[]

Eheeeeeeeeeeeee
Ko jupa
Ko jupa
Eheeeeeeeeeeeee
Ko juba
Ko juba
Eheeeeeeeeeeeee
Ko jupa
Ko jupa
Ahhhhhhhhhhhhh

Your body go rest o
Papa tell pikin o
Your body go rest o
Your body go rest o
Dem come go confess o
Your head go correct o
You nor go forget o
Shey you get the concept

Dem no dey tell person
Ja ara
Ja ara
You go learn your own lesson
Ja ara
Ja ara
Everybody keep on searching
Ja ara
Ja ara
For miraculous blessings
Ja ara
Ja ara
Ja ara
You go bow for Lagos oh
Ja ara
If you no know yourself you go lost oh
Ja ara
Ja ara
If you get money you be bros oh
Ja ara
Ja ara
Omo nobody holy no apostle
Ja ara
Ja ara

Your body go rest oh
(kuro nbe)
Papa tell pikin o
Your body go rest oh
Your body go rest oh
Dem come go confess oh
Your head go correct oh
You nor go forget oh
Shey you get the concept oh

Dem go tell you
Watch out
When you go
Watch out
Pon the road
Watch out for dem hyenas
Watch out
When you go
Watch out
Pon the road
Watch outtttttttt

Look around in all the places you go to
Stand your ground and stay outstanding like Ogun
Watch your back and just do what you supposed to
Take care of family and people you are close to

Dem no dey tell person
Ja ara
Ja ara
You go learn your own lesson
Ja ara
Ja ara
Everybody keep on searching
Ja ara
Ja ara
For miraculous blessings
Ja ara
Ja ara
Ja ara
You go bow for Lagos oh
Ja ara
If you no know yourself you go lost oh
Ja ara
Ja ara
If you get money you be bros oh
Ja ara
Ja ara
Omo nobody holy no apostle
Ja ara
Ja ara

Your body go rest oh
(kuro nbe)
Papa tell pikin o
Your body go rest oh
Your body go rest oh
Dem come go confess oh
Your head go correct oh
You nor go forget oh
Shey you get the concept oh

Dem go tell you
Watch out
When you go
Watch out
Pon the road
Watch out for dem hyenas
Watch out
When you go
Watch out
Pon the road
Watch outtttttttt

Dem go tell you
Watch out
When you go
Watch out
Pon the road
Watch out for dem hyenas
Watch out
When you go
Watch out
Pon the road
Watch outtttttttt

Eheeeeeeeeeeeee
Ko jupa
Ko jupa
Eheeeeeeeeeeeee
Ko juba
Ko juba
Eheeeeeeeeeeeee
Ko jupa
Ko jupa
Ahhhhhhhhhhhhh

Media[]


The Lion King: The Gift
balance (mufasa interlude)    BIGGER    the stars (mufasa interlude)    FIND YOUR WAY BACK    uncle scar (scar interlude)    DON'T JEALOUS ME    danger (young simba & young nala interlude)    JA ARA E    run away (scar & young simba interlude)    NILE    new lesson (timon, pumbaa & young simba interlude)    MOOD 4 EVA    reunited (nala & simba interlude)    WATER    BROWN SKIN GIRL    come home (nala interlude)    KEYS TO THE KINGDOM    follow me (simba & rafiki interlude)    ALREADY    remember (mufasa interlude)    OTHERSIDE    war (nala interlude)    MY POWER    surrender (simba & scar interlude)    SCAR    i'm home (mufasa, sarabi & simba interlude)    SPIRIT (From Disney's "The Lion King")
Advertisement